• About
  • Privacy & Policy
  • Contact
NetSong
Advertisement
  • HOME
  • MUSIC
  • NEWS
  • VIDEO
  • GOSPEL MUSIC
No Result
View All Result
  • HOME
  • MUSIC
  • NEWS
  • VIDEO
  • GOSPEL MUSIC
No Result
View All Result
NetSong
No Result
View All Result
Home Gospel Music

[Music] Wuruwuru No Dey – Kayode Omosa Ft. Tobby

September 25, 2020
in Gospel Music, Video
0
Share on FacebookShare on Twitter

 As a child carries the genes and reflects the same nature of the parents, so are we a reflection of our everlasting father – Christ Jesus; in like manner our song must be a reflection of our identity in Christ.

Whatever He has, the same we have and whatsoever is not in Him is not found in us and that’s why we are bold to sing “Wuruwuru No Dey” from The Message Gospel platform powered by Dunack Music.
Watch Video Below;


DOWNLOAD NOW
Lyrics: Wuru Wuru No Dey – Kayode Omosa
When papa God looks at me na wetin e go see
JESUS
When me sef look at Him na wetin I go see
JESUS
When me sef look at me
Na wetin I go see
I no see wuruwuru
Wuruwuru no dey
I no se yanmayanma
Yanmayanma no dey
I no see corny corny
Corny corny no dey
I dey see JESUS reigning
Everyday in me
Me and JESUS e
We reflect each other
I no be bastard e
I resemble my papa
Anything wey e get
Na the same me I get
Things we no dey in Him
That rapala into my life
As I dey look at Him
Na so them dey disappear
And as I dey look at Him
Na so so disappear
Chorus:
If you never see this kind things before
Me I go tell you sey na God
Oh Lord you give me shelter (eternal home)
When me no get place to stay
Oh Lord you be my father (everlasting father)
When me no get papa
Me I never see this kind thing before
Papa e
Repeat Chorus and Verse 2:
Tell me what you see
I see Jesus
All my children tell me what you see
I see Jesus
Papa mama tell me what you see
I see Jesus
Everybody tell me what you see
I see Jesus
We are bouncing in the Lord everyday
Bouncing in the Lord
We are shining in the Lord everyday
Shining in the Lord
We are growing in the Lord everyday
Growing in the Lord
We are reigning in the Lord everyday
Reigning everyday
Jesus plus nothing
Equals to all things
If you add Jesus plus something the answer will be nothing.
ShareTweetSend
Previous Post

[Music] Finally – Rev. Testimony C

Next Post

Christian Filmmakers Daughter Darasimi Bamiloye Set To Wed Music Minister Lawrence Oyor

Related Posts

Music: JFC – Promise Keeper
Gospel Music

Music: JFC – Promise Keeper

January 26, 2023
MUSIC: ERIC REVERENCE – FOLLOW YOU
Gospel Music

MUSIC: ERIC REVERENCE – FOLLOW YOU

January 20, 2023
ARTIST SPOTLIGHT: ERIC REVERENCE BIOGRAPHY, MUSICAL JOURNEY AND RECOGNITION
Entertainment News

ARTIST SPOTLIGHT: ERIC REVERENCE BIOGRAPHY, MUSICAL JOURNEY AND RECOGNITION

January 20, 2023
Music: Shekz Bee – Rise (Feat. Nemmy Lv)
Music

Music: Shekz Bee – Rise (Feat. Nemmy Lv)

January 19, 2023
Music: King Chooper – Arise
Music

Music: King Chooper – Arise

January 19, 2023
MUSIC: A PRAYER – JOE JAMES
Gospel Music

MUSIC: A PRAYER – JOE JAMES

January 18, 2023
Next Post

Christian Filmmakers Daughter Darasimi Bamiloye Set To Wed Music Minister Lawrence Oyor

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Browse by Category

  • Adekunle Gold
  • Album
  • Asake
  • Bayanni
  • Burnaboy
  • Chike
  • Chris Richardd
  • Davido
  • DoubleB
  • DYThaHitMaker
  • Elite muzik
  • Entertainment News
  • Ep
  • Erigga
  • Fireboy
  • Flavour
  • Freebeat
  • Gospel Music
  • Guchi
  • Gyakie
  • King Aaron
  • King Noraa
  • King Promise
  • Kolaboy
  • M.I Abaga
  • Magixx
  • Mobile
  • Music
  • Nelson Cool
  • News
  • Olamide
  • Omah Lay
  • Phyno
  • Psquare
  • Rema
  • Shekz bee
  • Spyro
  • Tekno
  • Tiwa Savage
  • Uncategorized
  • Video
  • Waje
  • Wayinmi
  • yungvikthor
  • Zade
  • About
  • Privacy & Policy
  • Contact

© 2022 NETSONG NG - Entertainment At It's Best .

No Result
View All Result
  • HOME
  • MUSIC
  • NEWS
  • VIDEO
  • GOSPEL MUSIC

© 2022 NETSONG NG - Entertainment At It's Best .